My small brother sabi sleep well well. I dey quick get up as bigger boy!
我弟弟睡过头了。我很早起床,因为我很棒!
Na me dey let sun enter inside.
是我让阳光透进来。
You be my shine shine bobo mama go say.
妈妈说:“你是我的晨星”。
I sabi bath mysef nobody dey help me.
我自己洗澡。我不需要帮忙。
I no dey fear cold water and blue soap wen dey smell
冷冷的水和臭臭的蓝色肥皂对我来说不算大事。
Mama go say no forget your teeth o! I go tell am say no shaking.
妈妈提醒我:“别忘了刷牙。”我回答:“怎么可能,我不会忘记的!”
Wen I don bath finish, I go salute grandpapa and aunty, and tell dem say make today beta oo.
洗好了以后,我跟爷爷和姑妈打个招呼,向他们问好。
Den I go wear my cloth by myself, “I tell mama say I be bigger boy.
然后我自己穿好衣服。“妈,我已经长大了!”
I fit do my buttons and tie my shoe.
我会自己扣好衣扣和鞋子。
I dey tell my small brother all the gist from school.
在上学的路上我跟弟弟说学校的所有消息。
For school, I dey try as my power gree me
上课的时候我认真学习。
I dey do plenty things everyday. But na play I like pass.
我每天做这几件好事。可是我最喜欢做的是玩玩玩!