下载 PDF
返回故事列表

Goat, dog, and Malu 山羊、野狗、和水牛

作者 Fabian Wakholi

插图 Marleen Visser, Ingrid Schechter

译文 Anthonia Ujene

语言 尼日利亚皮钦语

级别 2级

将整故事念出来 本故事尚未有语音版。


Goat, Dog and Malu dem be friends. Na so one day dem come travel inside moto.

山羊、野狗、和水牛是很要好的朋友。有一天,他们一起坐出租车。


Wen dem reach where dem dey go, na em the driver come ask for moni. Malu pay em own.

当他们到了目的地的时候,司机叫他们交车费。水牛把她自己的那份交了。


Dog put small moni join as em moni no complete

野狗没有带零钱,所以他就多给了一点儿。


D drive bin wan give Dog change wen goat take style run, e no pay oo.

司机正要找钱给野狗,没想到山羊没有给钱就跑掉了。


D driver vex no be small so ta e no give Dog change sef

司机很生气,结果他没有给野狗找钱就开走了。


Till today, na so Dog da run follow car to check if na d driver wen day owe am change dey inside

所以,现在你可以看到野狗看到车子就拼命追上去,因为他想叫司机给他找钱。


Goat on em own level no dey try near moto. E dey dread make den no catch am come collect the moni e owe.

山羊呢,一听到有车来就吓得赶快逃走,因为她怕没交车费被人抓起来。


Cow no send if moto dey come or not. Na yanga e dey take waka for road as e no owe anybody.

可是水牛听到车来一点儿都不急。她不慌不忙地过马路,因为她知道她已经把她自己那份交了。


作者: Fabian Wakholi
插图: Marleen Visser, Ingrid Schechter
译文: Anthonia Ujene
语言: 尼日利亚皮钦语
级别: 2级
出处: 原文来自非洲故事书Goat, Dog and Cow
共享创意授权条款
本着作系采用共享创意 署名 3.0 未本地化版本授权条款授权。
选项
返回故事列表 下载 PDF