The audio for this story is currently not available.
Na Khalai be dis. She be seven years. D meaning of her name na ‘good one’ for dem dialect, wen be Lubukusu.
This is Khalai.
She is seven years old.
Her name means ‘the
good one’ in her
language, Lubukusu.
Na Khalai be dis. She be seven years. D meaning of her name na ‘good one’ for dem dialect, wen be Lubukusu.
Khalai wake up begin yan with orange tree. “Abeg orange tree, dey grow oo make we for dey lick plenty orange wen ripe.”
Khalai wakes up and
talks to the orange tree.
“Please orange tree,
grow big and give us
lots of ripe oranges.”
Khalai wake up begin yan with orange tree. “Abeg orange tree, dey grow oo make we for dey lick plenty orange wen ripe.”
Khalai dey tricke go school. For road na so she go dey yan with grass. “Abeg oo grass, grow make u dey fresh and make u no die oo.”
Khalai walks to school.
On the way she talks to
the grass. “Please
grass, grow greener
and don’t dry up.”
Khalai dey tricke go school. For road na so she go dey yan with grass. “Abeg oo grass, grow make u dey fresh and make u no die oo.”
Khalai waka pass bush flower. “Abeg oo flower, make u grow fine fine oo make I for dey put you for hair.”
Khalai passes wild
flowers. “Please
flowers, keep blooming
so I can put you in my
hair.”
Khalai waka pass bush flower. “Abeg oo flower, make u grow fine fine oo make I for dey put you for hair.”
For school, Khalai go talk to tree wen dey center of compound. “Abeg oo tree, make ur branches dey spreed oo make we for fit dey siddon read under your shade oo.”
At school, Khalai talks
to the tree in the
middle of the
compound. “Please
tree, put out big
branches so we can
read under your shade.”
For school, Khalai go talk to tree wen dey center of compound. “Abeg oo tree, make ur branches dey spreed oo make we for fit dey siddon read under your shade oo.”
Khalai dey yan to flower wen surround her school. “Abeg oo flower, make grow strong oo so yeye person no go fit enter our school.”
Khalai talks to the
hedge around her school.
“Please grow strong
and stop bad people
from coming in.”
Khalai dey yan to flower wen surround her school. “Abeg oo flower, make grow strong oo so yeye person no go fit enter our school.”
Wen Khalai come back for school, she go look d orange tree come ask am, Your orange dem never ripe?”
When Khalai returns
home from school, she
visits the orange tree.
“Are your oranges ripe
yet?” asks Khalai.
Wen Khalai come back for school, she go look d orange tree come ask am, Your orange dem never ripe?”
“D orange dem still never ripe oo” hmmmn. “I go see you tomorrow oo orange tree,” “maybe tomorrow go beta and I fit get ripe orange for mysef!”
“The oranges are still
green,” sighs Khalai.
“I will see you tomorrow
orange tree,” says
Khalai. “Perhaps then
you will have a ripe
orange for me!”