Download PDF
Back to stories list

Gorko mawnuɗo sanne A very tall man Na longie man o

Written by Cornelius Gulere

Illustrated by Catherine Groenewald

Translated by Plan Niger - Projet NECS - Usaid

Language Fula

Level Level 2

Narrate full story The audio for this story is currently not available.


Turaawa makko no raɓɓiɗinnoo sanne.

His hoe was too short.

Em hoe na kpuku.


Naarrude dammbu suudu makko no leesunoo sanne.

His doorway was too low.

Em door to enta house na tuketuke.


Fukkorgo makko no leesunoo sane.

His bed was too short.

Em bed sef tintiny.


Belooru makko no famɗunoo sane.

His bicycle was too short.

Em bicycle sef na tintiny oo.


Gorko oo no mawnunoo sanne.

This man was too tall!

D man en e long no be small thing.


O waɗani turaawo makko leggal juutungal.

He made a very long hoe handle.

D hoe hand e construct na longie size.


O mawnini naarruɗe dammbule cuuɗi makko.

He made very high door frames.

D door body e make sef dey tall.


O waɗi fukkorgo mawngo sanne.

He made a very long bed.

Em bed en na size every.


O soodi belooru toowundu sanne.

He bought a very high bicycle.

D bicycle e buy dey tall.


O jooɗii dow jooɗorgal toowungal sanne nden nyaamiri girbal mawngal sanne.

He sat on a very high chair. He ate with a very long fork.

E siddon for tall chair. E come take long fork chop.


O eggi ɓaade makko nden o wuuroyi nder ladde sukkunde. O wuuri ɗon duuɓi keewɗi.

He left his house and lived in a big forest. He lived for many years.

E leave em house come patch for wan kain bush. E don dey dere ta.


Written by: Cornelius Gulere
Illustrated by: Catherine Groenewald
Translated by: Plan Niger - Projet NECS - Usaid
Language: Fula
Level: Level 2
Source: A very tall man from African Storybook
Creative Commons License
This work is licensed under a Creative Commons Attribution 3.0 International License.
Read more level 2 stories:
Options
Back to stories list Download PDF